sagas billing şarkı sözleri

O'give turn up my fucking mic Jason's room tuesdays Ooouuu I hope say this how are you wey i dey See for whatsapp No be billing I no go blame all my guys wey don Dey avoid to pick my calls on a daily Gotta be realistic Segregation don dey yapa Who dey for the a list Hey listen Na all of us wey carry penis Jay baby were did you miss it Na by the grace of God This is a wake up call But for the sake of all Gats to fight angel to change my Name name name name name From Jacob or Israel Covid 19, guy it's real Person die, you say, it's well Wanna be my Valentine Who be dis girl Na as e dey come my mind Mouth dey run Too many concubines Solomon But never too worry Dis breakfast go reach everybody She no pick call till six in the Morning She still loves you but she need the Money Ki lo kan mi but na you be the Zombie huh Before before dem been dey ask For help, but same dem see you as Competition But dat one sef dey They say I too fine Dat one sef gay You play wit my heart Dat one gege We balling till five Imma show you shege The baby too fine I call her Orege, ewee Osita Iheme Nwaupawpaw mehn They keep looking at the back I'm in front of them Are we sparing anybody? na Non of them You say you wanna show me pepper You be olobè Damn Asuzu this beat is bop I'm killing these rappers with the Is and was You know what time it is No Swiss no swatch I'm telling these haters to Kiss my butt Never see person wey dey do am Like dis I always get it right Gimme the Nike Bursting their brain rappers got Meningitis They turned disciples they Follow me like dis On ig, Hi g, rappers policing Like IG, sick of this shit It's affecting my hygiene Not even chasing these rappers They fell off, a hell of a fall Now see dem in hiding I've been vibing Giving em migraine Jay baby strong motherfucker Enticing Beat you in real life Beat you in writing So when you misyarn You go know what you're inviting I mean, High ting, giving dem Biting, Ayy ayyy ayy I misyarn, O'give turn off My fucking mic Asuzu
Sanatçı: sagas
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
sagas hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı