sage signo ransom (feat. ugturnthepage) şarkı sözleri

Signo (Signo) UgTurnThePage (Ay ay) UG yeah yeah (Hey hey hey) (Bad guys in da building ) We go hol' dem We go hol' dem to ransom We go hol' dem We go hol' dem to ransom (Yes ke) We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem (Kon-ko Below, ye) We go hol' dem to ransom Kokolo omo sokoto (We go hol' dem) Jogodo omo kon kon lo, ei Ikokoro omo ponlongo, ei Senegal to sokoto Ponlogo omo konkolo Feel the vibing konkolo Ponlogo omo you go know, ei Chicago to Tok'yo oh oh Sé jęję like dat Whine am for mi babii Don't be, Don't be Don't be, Don't be Don't be, Don't be shy I know that you are feeling my vibe I know that you are feeling my vibe Don't deny! that you ain't feeling this guy Loving all the way you whine, se walai Ifeoma wan confuse mi Walai she dey wine, Walai she dey wine Ifeoma wan confuse mi Walai she dey wine, Walai she dey wine Kwéké, Umutu Kwéké Kwéké) Way you Dey wine dat ting Kwéké) Umutu Kwéké See gbégé (Gbégé) We go hol' dem We go hol' dem to ransom We go hol' dem We go hol' dem to ransom We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem (Kon-ko Below, ye) We go hol' dem to ransom Kokolo omo sokoto Jogodo omo kon kon lo, ei Ikokoro omo ponlongo, ei (Na so) Senegal to sokoto (Thats right) Ponlogo omo konkolo Feel the vibing konkolo Ponlogo omo you go know, oh Chicago to Tok'yo ei ei Say form a big O Signo say form a big O Hmmm, make you form a big O Like your mothers cooking pot Come close make I feel the ikebe This thing wey you carry igbégbé Push it to the front and pull it to the back Na gear box, omoge you dey fire We go hol' dem We go hol' dem to ransom We go hol' dem We go hol' dem to ransom We go hol' dem (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem to ransom (Kon-ko Below, Kon Below) We go hol' dem (Kon-ko Below, ye) We go hol' dem to ransom Kokolo omo sokoto Jogodo omo kon kon lo, ei Ikokoro omo ponlongo, ei Senegal to sokoto (We go hol' dem) Ponlogo omo konkolo Feel the vibing konkolo (Ma ma shéy béyén naw) Ponlogo omo you go know, ei (Kilon shey é, mama shéy bé) Chicago to Tok'yo oh oh (Ma ma shéy bi awon omo skiibii mayani) Say form a big O (Ma ma shéy bé fun awon boiz ei) Signo say form a big O (Awa ti blow) You go form a big O Like your mothers cooking pot ie ei
Sanatçı: Sage Signo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sage Signo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı