sahene wayward şarkı sözleri

Dem dey call me wayward becos Adey for street oo Eno be you go show me how make I live oo Adey my way my way my way Street ago dey Street ago dey That be my way That be my way That be my way Leave me alone make Adey my way Mmm Mm If ano call nobody calls If ano chop nobody knows Ano dey call nobody boss Only focus on my goals Morrow dey if not today No go look Uche face Everybody dey grind oo Everybody dey try oo Wayward Make dem call me wayward Streets Adey go when I wake up Gidigidi Saa when I wake up Wayward Make dem call me wayward Streets Adey go when I wake up Gidigidi Saa when I wake up Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom Me ano dey lick ass I've been telling all my jiggas Be real don't you wear make up True na true lie na lie Because Love go dey if money invite am Hand wey dey feed you make you no bite am Life hard but make you try fight am Life hard but make you try fight am Love go dey if money invite am Hand wey dey feed you make you no bite am Life go dey Hard ooo now Morrow dey if not today we No go look Uche face Everybody dey grind oo Everybody dey try oo Wayward Make dem call me wayward Streets Adey go when I wake up Gidigidi Saa when I wake up Wayward Make dem call me wayward Streets Adey go when I wake up Gidigidi Saa when I wake up Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom Oh yes abi wayward but aget what I want Ghetto hero far gone Just shut up with your jargons Kitikiti like atom
Sanatçı: Sahene
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sahene hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı