saif featuring macjreyz ginger şarkı sözleri

Yeah yeah, Saifsayso Back it up for me (Oouu yeah!) Umm My lady o my lady o shey you gbadu the things I do, my lady o my lady o, aahhaaa Oh my lady o shey you know say i gbadu the things you do, my lady o my lady o, aahhaaa Oh my lady o my lady o me i gbadu the things you do, my lady o my lady o See any time you want to come around (Yeah) The only time wey i dey feel so nice (Woahwoah) I go dey feel like a superman Girl you dey make me to feel so high See anytime you want to come around (Yeah) The only time wey i dey feel oook I go dey feel like a superman (Ye, ye, yeah, yeah) Girl you dey make me to feel so high Aahaaa Na me dey bring you the vibes from the West side of Africa And when i handle your waist you go know say i get stamina Shine on the regular (Oh yeah yeah yeah yeah yeah, oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah) Steeze so clean you gon know that i'm a foreigner Make una dey hear me now I no dey shy for the camera, girl i dey shy for you you Make a hundred bands i'ma spend like twenty on you you Ooh girl you dey turn me to mumu, you get my mumu button Oh yeah, yeah! Umm My lady o my lady o shey you gbadu the things I do, my lady o my lady o, aahhaaa Oh my lady o shey you know say i gbadu the things you do, my lady o my lady o, aahhaaa Oh my lady o my lady o me i gbadu the things you do, my lady o my lady o (Yehe, ye) See any time you want to come around The only time wey i dey feel so nice I go dey feel like a superman (Yeah yeah) Girl you dey make me to feel so high See anytime you want to come around (Yeah) The only time wey i dey feel oook I go dey feel like a superman Girl you dey make me to feel so high, Aahaaa Give me dance, give me dance, give me dance, I want to see you dance Give me dance oh yeah, aahhaaa (Eyyah) Give me dance, yeah yeah yeah Make you no dey slow down nah nah nah Give me dance, yeah yeah yeah Make you no dey slow down for me Say make you give me dance oh, ye I want to see you dance Me i get plans make we boogie down, give me dance, give me dance oh (Yeee, yeah) My lady o my lady o, shey you gbadu the things i do, my lady o my lady o, aahhaaa Oh my lady o, shey you know, Saifsayso (Aaahhn) Yeiye, ye ye
Sanatçı: Saif featuring Macjreyz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Saif featuring Macjreyz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı