saint keliz & 1andy ganja riddim şarkı sözleri

Mi get my ganja Pass me risla Everywhere me I go I'm with my lighter Breddaman life fit dey so Breddaman life fit dey so tough Jah rastafari love will be enough Many things make me wonder So many things to ponder on Consumed by the thoughts just a bit too much. (Just a bit too much yeah) Opelope Mary Jane No be today ay ayy Call mi ganjaman to save the day Canadian loud for the stress My kind of strain Ooouh... look inna mi eyes shey You can see Mary Jane love of my life that i fancy The herb is so divine get me lit And get me high so very much that I'm happy Shmoke lot of trees Don't joke with my spliff We roll like a gee Tell momma I'm sorry Coz Na ganja gimme liver If I kush me and you no dey same calibre My God I love this indica And I can do anything for my sativa I no go lie I go testify I dey bake no be bread but e dey gimme ginger You fit ask my dealer See me go stone till the day wey mi go exit earth Mi get my ganja Pass me risla Everywhere me I go I'm with my lighter Ka jewe ola lateni dola Ijoba ofe kilokan ru awa Shebi won timo p'oloja niwa A de gboja sori bi t'ali baba No case no case Cause with dem greens I feel alive and I feel great (Colorado Arizona ah ah) (Kanaku nlo kafagbolo) No dey look face anytime I dey on baba I no send uche Ay ay ayy Coz man dey four twenty way Na ganja gimme liver If I kush me and you no dey same calibre My God I love this indica And I can do anything for my sativa I no go lie I go testify I dey bake no be bread but e dey gimme ginger You fit ask my dealer See me go stone till the day wey mi go exit earth Mi get my ganja Pass me risla Everywhere me I go I'm with my lighter
Sanatçı: Saint Keliz & 1andy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Saint Keliz & 1andy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı