saint keliz & 1andy hallelujah şarkı sözleri

Aye lo tan Oluwa loku Esu pofo Sheb'on gbimo Lati dami loro oh Shey'lon jofo Oju mi ri gan Eti de gboku Nkan roro Sugbon momo Poluwa lologo Kosi isoro Na your grace i receive No be say me I dey busy You fit ask iya risi Na your mercy I see No be say me I dey easy Awon temi de lagidi So so so I sing Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah So so so I sing Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Jah jah jah Badman wan pour sand for my garri ooh oh oh And life no fair You nuh fit vex But to get patience Trials and tribulations sef plenty ooh oh oh I face my fear and I wait index come get resilience If e no be God If e no be God Wetin I for do ouh ouh oouh So so so I sing Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah So so so I sing Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Halle halle hallelujah Ma korin hallelujah Ma ke hosanna Ma korin hallelujah Ma ke hosanna Ma korin hallelujah Ma ke hosanna
Sanatçı: Saint Keliz & 1andy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Saint Keliz & 1andy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı