saint milli bhadboi season şarkı sözleri
African Boi
Nkechi say she want a Badboi feeling
That kind feeling wey Dey sweet like cherry
And mi no want no nigga pour water for my kettle
Everyday I dey fight…I Dey fight all my battle, battle
I no be Kweku but mi traveler, always on the road and steady on my hustle, hustle
Shady say she wanti more loving, I put on my mask na playboy season, season
Many stuff I no wan reason, I covered my pains na badboi season
And when I Dey know say na badboi Milli, special feeling make u no go reason
Reasons to be sad but I Dey my zone, brother man do ur own I do my own
Dem be hating on me when dem see me winning, me no send dem this one na my season
They already know say na Bhadboi season
Badboi season make u no go reason say na summer season
Summer season make u shake your body
Playboy season, playboy season make u no go reason
That kind feeling wey dey sweet like cherry
Badman feelin, badman feelin make u no go reason
Shake ur body, shake your body cos na Bhadboi season
E sweet like cherry
Oh baby no go reason
As I Dey fight all my battle, battle
I no be Kweku but mi traveler
Mi traveler
Badboi Milli
She say she wan come over mi yard, this girl she don kolo
From California to mainland, this girl came through for me
Oh with her sexy biki she dey walk like Nicki
Body so crazy, she dey ride my something
She want money o, me I want her body o
I pull my bazooka I put am for her body o, she scream oyeyeyeye
Oyeyeyeyeyeyeye o
Oyeyeyeyeyeyeye o
Oyeyeyeyeyeyeye o
Uoooh Uooo
They already know say na Bhadboi season
Badboi season make u no go reason, say na summer season
Summer season make u shake ur body
Playboy season, playboy season make u no go reason
That kind feeling wey dey sweet like cherry
Badman feelin, badman feelin make u no go reason
Shake ur body

