saint pee cdura (prayers) şarkı sözleri

Uhmmm uhmmmm Hmm Uhmmm uhmm Hmmmmmm One thing man pray for Na evidence If e no show You go explain tire One thing they say Must kill a man That's why Me no want give up oh naah Baba look my face oh E don tey Since I dey my kneels oh I don dey raise my hands I shout your name No want leave in vain oh My eyes red oh I don cry I don share my tears Lika rain oh I don jot many mysteries Wey I need answers from you Baba God oh Jah Jah I beg oh No leave me on my own oh Shey you see say human No be human oh Jah Jah oh Ooh Lord Gbo adura mi o Jah Jah oh Ooh lord Gbo adura mi Jah Jah oh Ooh God Gbo adura mi Jah Jah oh Ooh Lord Gbo adura mi You know say I no get nobody oh (Daddy gbo adura mi oh) Make you give me this raba (Baba answer my prayers) Baba protect me too hmmm (You know say I no get nobody oh) Make I get this money too Baba gbo adura mi oh Yeah! Garri no get advert na em sell pass No game wey sure pass na death sure pass Egg-roll without egg is still puff-puff Imagine say Jimmy Jatt is without jump-off Barren woman wan sleep she dey wear pant This is karma on the loose bitch no pant Dead body wey you bury e dey show leg Wetin cripple man see wey him dey throw leg Stubborn fly too get advisers There are smokers everywhere gaslighter Pot dey insult kettle abosi No be every prophet go dey for see Na condition dey make crayfish dey bend Who go call police na em come dey beg Eyes wey dey cry go still dey see Death and sleep be lyk numba five and six Jah Jah oh Ooh Lord Gbo adura mi o Jah Jah oh Ooh lord Gbo adura mi Jah Jah oh Ooh God Gbo adura mi Jah Jah oh Ooh Lord Gbo adura mi You know say I no get nobody oh Uhmmmmm Saint Pee Lomono .
Sanatçı: Saint Pee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Saint Pee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı