saintmula pawon şarkı sözleri
Emi ti motishayo
Plenty ganja
Girls on deck wey dey give man vibe now
All my guys stay on fleek like a camera
One wrong ting , make a knee ga sign out
Bomboclat (turn me up)
Saint me I come with the wickedest flow
We dey give dem left and right nowhere to go
Badman dey throw shot, he no near the goal
Why dem man steady hating , u no hear hear the flow?
See plenty ginger
Tinbatinkorin ma sing along
Burning like rizla
See plenty flow ti ma fi pawon
Pawon o (jare)
Pawon o
Moti pawon o (danu)
Pawon o
Pawon
Emiti moti shayo
Plenty ganja
Girls on deck wey dey give man vibe now
All my guys stay on fleek like a camera
One wrong ting , make a nicca sign out
Pawon o
Pawon o
Wa need lati Pawon o
Pawon o
Ah eshanimofi pawon o
Pawon o
I got motion gan ni ashin progress
Me I no get space if na bad energy
No come my zone if u not correct
Me I no give face if na my enemy
I got motion gan ni ashin progress
Me I no get space if na bad energy
No come my zone if u not correct
Me I no give face if na my enemy
Mo pawon o
Turn a Monday to Saturday
Tell my kneega say party dey
Shayo booze and Omo tipe
Boy don hustle gan otipe
what's word now, what's the thinking
Life na lectrer no be fiction
No be plenty plenty talk thing
Emitimoti Shayo
Plenty ganja
Girls on deck wey dey give man vibe now
All my guys stay on fleek like a camera
One wrong ting , make a kneega sign out
Pawon o
Pawon o
Wa need lati Pawon o
Pawon o
Ah eshani mofi Pawon o
Pawon o

