saint/saint music black model (feat. kush) şarkı sözleri
Good love
True love
The only one
That I call
My one true love
My gel
Oh Baby Girl I say you too fine
Anytime I see you, you dey blow my mind
Abani Derego no go fit to contest you
Na you dem go give first
After God na you I go place next
So make you be my girl You make me forget about the rest
No matter what they say Baby girl me know go send
Ah Girl
Your fourth finger I go place my wedding ring
Fine girl wey dey shine like bling bling
For my sleep I dey see you for my dream
That's why me say (Ah nana)
The one wey dey make my head swell
My love for you I can't tell
(Ah nana)
Good love
True love
The only one
That I call
No one true love my gel nana
I just want to be the one you calling
You know I will be down in the morning no forming
I just want to hustle get the money
Hook up with my chick and we've been balling no dulling
Puff pass nigga make then no go talk say na me talk pass nigga,
Wings up with me chick we've been flying high nigga
No flight no kite we flying high nigga (High nigga)
But call me only when you need me
You know that I will be steady down for you
I just want to pull up when you lonely
I 'ant tired going many rounds for you
Cause you be my black skin girl
Even if I kiss i just really can't tell
Shawty me no mind to make you pretty Shantel cause you my black model...
Girl you be my Black Model
The One wey dey make my head Swell
Girl you be my Black Model
My love for you I can't tell
(Ah Girl)
My Love for you I can't tell
(Ah Girl)
I Think about you every minute every night
Every Night I dream is just to take you to the Sky
I No go Lie I go tell you truth I know go lie
In my heart all my plan na just to blow your mind
Never cry , don't you be frustrated no cry
Girl I work hard daily just to make you smile
And to be the good Shepard to you tight
Girl all I need from you na just to let you be my Wife
In my Life Make we go straight all the time
No wayo no pain
Girl I really promise you I go always be for you Cuz
That's why me say
Ah Girl

