sainty chizzy sketembe şarkı sözleri

Chizzy OmOr OmOr seh OmOr Girlfriend e ti masturbate (OmOr) Na she Dey come rusticate Oniro biti luxy kay Agbara toma jeko Salole I Dey with rado records Epenumo eyin bed bugs For my front they form form boys For my side you be just damn toy Sister oni kupe Monipe kemade penu de She come stay for holiday Gbogbo boys loti knack agbole You Dey pay a gal school fee But she be one guys roomie Yes I found them kissing She con say she wan sell BTC OmOr seh. OmOr OmOr seh OmOr Chizzy OmOr seh Rado OmOr seh Chizzy OmOr seh Eyan Dara gan Meanwhile eyan para gan Biliki ati Sharon lofe Omo French tikomo comment tuta pe Sister Olamide Shoriyinpe Emalo ejeki owomipe Aije be maleyin kuronile Emani chizzy kilode Cause oriade sef no get crown Solomon sef don turn to clown Joy sef she no happy Winners sef no go collect Grammy Your gf Dey claim virgin When I ask that guy oni otijin When I drink origin I go forget my state of origin Werey olo gbe mamba Oloun fi January we December Wosope oloun fe nini Efimile ejekinsimi Walahi mife mo I stop Para tibati royan Woni chizzy eyanbi e o common Don't cross the line oya mi gboran OmOr (OmOr) OmOr seh Chizzy OmOr seh Woni OmOr seh Jonmo OmOr seh Rado OmOr seh Jekin jekin gboran Chizzy OmOr OmOr Ofegbe colo ofe gbe Denver
Sanatçı: Sainty Chizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Sainty Chizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı