s.o.n music you are great şarkı sözleri

You give me wings, now I'm up in the air As I dey plant, you dey give me the rain If no be You, tell me where I for dey? Baba, I thank You Dem for don laugh me no be today Ebenezer, You dey show me Your grace Na Your light wey dey show me the way Baba, I thank You (yeah) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Me no fit deny o All of my blessings na divine o When I look around o All I see na Your hand o Oh my daddy o When e sour You dey make am sweet o This Your grace o E loud o E dey speak for me o Your grace dey overflow From my head down to my toes Bianule (bianule), bianule (bianule) Ifechukwu ne me oh Your love is ever sure I will let the whole world know Chineke (Chineke), Chineke (Chineke) Na You I dey follow (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Baba no dey delay If I call am na cha cha cha Everything na confirm E no get hand for yama yama I can't explain the wonders Of Your presence in my life Na only You be God I know wey nor go fit to lie Ojumegbo Judah (Judah) I troway salama (salama) Onyenememma (memma) I'll praise You forever, yeah When you check am you go know (you go know) Who the blessings dey follow From the northside to the southside See na Jesus we dey show (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You (Lord, You are great) Lord, You are great You are greatly to be praised 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You Jehovah Bu Onyeoma Na You be my agidigba 'Cause e dey happen as You talk am Baba, I thank You
Sanatçı: S.O.N Music
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
S.O.N Music hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı