t-classic man down şarkı sözleri

Yea yea Yea yea Ohhhh yeahhh Yea yea Oh no Oh no no no no oh no no no Yeah So many girls on the line So many girls wey dey find me Oh baby na you me I want Oh baby na you me I need oh If you no gree I fit to kpai If you no gree I fit to cry If you no gree I fit to run away yea (run away yea) No let a man down, no let No let a man down, rara No let a man down, no let No let a man down, baby oh No let a man down, no let No let a man down, rara No let a man down, no let No let a man down, baby oh No let a man, baby oh No no no no No let a man down, baby oh Baby oh Yeah So many girls dem dey like me So many girls dem wan be my friend Me I no like make dem free me Cuz I want make you be my girl No come dey form for me oh No come dey do me strong thing oh My bp dey rise e dey high o So many girls that I left for you Girl you will never let a strong man down Hold me tight as the sun go down Me I like when you come around Bless your soul that's the only sound Girl you will never let a strong man down Hold me tight as the sun go down Me I like when you come around Bless your soul that's the only sound Yeah No let a man down, no let No let a man down, rara No let a man down, no let No let a man down, baby oh No let a man down, no let No let a man down rara No let a man down, no let No let a man down, baby oh No let a man, baby oh No no no no No let a man down, baby oh Baby oh Yea Baby oh
Sanatçı: T-Classic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T-Classic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı