t flamez beverly naya şarkı sözleri
O no no no
O no o ooo
It's T-Flamez o no
Yeah
O no no no
No no no no no yeah
O no no no
Say you're everything I need and more Girl your body fire gan
In you I found all I want and more I no fitto do you wrong
You're all I need and more
And More
Girl your body be my cure
O my girl I no fit tell you no fit tell you
Cuz your body high me pass ethanol woh woh
Shey dem talk say wetin I feel for you no genuine
Shey dem talk say me and you we nuh dey meant for each other
Omo shey dem talk say I no go love you tenderly I no go treat you properly
Your friends say make you just leave me
but dem no fit stop us
Cuz we dey para gan
Omo you fine like Beverly Naya gan
So when we pull up in a Benz-ima
Tell me why dem no go envy us
Omo we dey para gan
Omo you fine like Beverly Naya gan
So when we pull up in a Benz-ima
Tell me why dem no go envy us
So many things I dey feel for you
For the hard times I go ride for you,
Na your first name go be my first tattoo
First tattoo, first tattoo
This girls fine but them no fine pass you
Anything you want i go do for you
If I break your heart omo na big taboo
Big taboo
We dey para gan
Omo you fine like Beverly Naya gan
So when we pull up in a Benz-ima
Tell me why dem no go envy us
Omo we dey para gan
Omo you fine like Beverly Naya gan
So when we pull up in a Benz-ima, tell me why dem no go envy us
I no forget when the matter cast
Say her boyfriend dey puff puff pass
I no go lie, Omo I broke her heart
I no go lie omo I made her cry
I no forget when the matter cast
Say her boyfriend dey puff puff pass
I no go lie, Omo I broke her heart
I no go lie omo I made her cry
But she say, I no fit let you go
I no fit let you go
I no fit let you go
She still say, I no fit let you go, I no fit let you go
I no fit let you go
All of the money for my aza
All of the bitcoin for my aza
All of the money for my aza
All of the bitcoin for my aza
Girl I go give am to you
Girl I go give am to you
Girl I go give am to you
Girl I go give am to you
You see say I no fit let you go, I no fit let you go
I no fit let you go
You see say I no fit let you go, I no fit let you go
I no fit let you go