t hadex distance şarkı sözleri

To all the bad days wey we throwback Alcohol trips no be soda Dem no dey hear talk from a broke man So if you wan talk padi hold pa But eyi to se funmi soda When I dey para when I dey down I no go fit vex for my brother But Any any ways it is over You no go fit give up on me Not now my gee Semo pe Otipe ta tin ba bo Wey you dey always call me bad boy Shey you remember My number one fan before But I understand You go fan yourself before you fan person if I no fan me Oru ma fe pami hmm hmm And If my fire no dey burn again shey you go dey for me Ahbi you go keep your distance Shey if I dey sing you go fit dance If my fire no dey burn again shey you go dey for me Ahbi you go keep your distance Shey if I dey sing you go fit dance To all the bad days wey we throwback Alcohol trips no be soda Dem no dey hear talk from a broke man So if you wan talk padi hold pa But eyi to se funmi soda When I dey para when I dey down I no go fit vex for you brother But Any any ways it is over But dem no dey deliver like this even for labour room A kole ma gbebon rin You be my neighbor All the love wey you show me mio le gbagbe oloun Otiyo o wa lon wa bekun bekun Omode ole stubborn ka le fekun fekun paje Omolomo thread carefully she jeje And If my fire no dey burn again shey you go dey for me Ahbi you go keep your distance Shey if I dey sing you go fit dance If my fire no dey burn again shey you go dey for me Ahbi you go keep your distance Shey if I dey sing you go fit dance To all the bad days wey we throwback Alcohol trips no be soda Dem no dey hear talk from a broke man So if you wan talk padi hold pa But eyi to se funmi soda When I dey para when I dey down I no go fit vex for you brother But Any any ways it is over
Sanatçı: T Hadex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T Hadex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı