t hadex holiday şarkı sözleri

Una always dey underrate me o But everywhere good My brother my friend On top Wetin you dey find You suppose dey flex dey vibe Cus nothing dey this life You want to impress Depression Dey kill person Oya drink water and Jaiye with no stress So whenever you feeling down be your ginger Kodeni sewu Koni sija Shebi no food lofa ulcer Oju toti rokun toti rosa Life wey we dey so na teacher Shey you dey see say Poor just dey poor And the rich getting richer As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver Everyday na Holiday Omo olodun yera wo I say Just like yesterday Like paso I wonder o Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh Oh see I understand them go talk But their opinion e no matter Them go whyne you But no panic Shebi na him sing song wey him no blow And it's okay if you don't feel okay We be human beings with emotions Eeyah Ewo omolomo Ewo omolomo Wonfe pa omo ologo So whenever you feeling down be your ginger Kodeni sewu Koni sija Shebi no food lofa ulcer Oju toti rokun toti rosa Life wey we dey so na teacher Shey you dey see say Poor just dey poor And the rich getting richer As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver Everyday na Holiday Omo olodun yera wo Just like yesterday Like paso I wonder o Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh So whenever you feeling down be your ginger Kodeni sewu Koni sija Shebi no food lofa ulcer Oju toti rokun toti rosa Life wey we dey so na teacher Shey you dey see say Poor just dey poor And the rich getting richer As I no fit kill myself I pour plenty shayo for liver Everyday na Holiday Omo olodun yera wo Just like yesterday Like paso I wonder o Abeg give me all my money Plenty dollar dollar o Me no fit let my people go I dey vex pass pharaoh
Sanatçı: T Hadex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T Hadex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı