t hadex my lane şarkı sözleri

Woti gbagbe pe Ko s'agbara kan kan lowo won mo Sise ni t'oluwa Eda kan tiraka lasan ni Plenty peeps be confronting yeah I Dey my lane you don't need to file me out Plenty people confront me yeah They try to comot me for my lane dem dey try to file me out I wish you know wetin I Dey reason on my own on my lane Oh no nobody can fit relate Omah lay Woke up with tears in my eyes Dreams be running Yeah I steady do the chasing Shebi you don file tell me what the case is No love only ugly faces So I say no mind them Na when you get the money you go dey bear odogwu Odogwu kill you there Temilade Michael ehn na me dey there Don't act like you care cause I know you don't Them just wan show T Hadex which day you go blow Now I no dey think straight If I go see space even if e finish I go lick plate What you see might be deceiving my n**ga And you sef you fit be the one Those wey suppose help us now don dey buga Olorun lon so security won But I beat up my chest on top so many many downgrade In my own opinion I'm the best it's your choice to feel less or higher than the rest Nevertheless Woti gbagbe pe Ko s'agbara kan kan lowo won mo Sise ni t'oluwa Eda kan tiraka Woti gbagbe pe Ko s'agbara kan kan lowo won mo Sise ni t'oluwa Eda kan tiraka lasan ni o Plenty peeps be confronting yeah I Dey my lane you don't need to file me out Plenty people confront me yeah They try to comot me for my lane dem dey try to file me out
Sanatçı: T Hadex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T Hadex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı