t hadex red eyes şarkı sözleri

Mehn I've been down for a minute but I'm good now I been dey think say I no fit do pass I dey do now but now I fit do pass I dey do now I know. Because I'm not a loser I'm a winner ah ah ah Ahh ah eh. Eni bafe mobo loma se bi obo Shey you know bobo Everybody get cockroach for him own cupboard You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand And if e reach like that I go call God Ahn ahh ah Cus if na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know If na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know. Na who no go let me go I wan see Wey I no dey hear anything Cus even if I strong I weak or even I wan sick o Hustle gat me working on a Sunday Aro kutu kutu Monday motu it jade Wetin I dey fiiiiiiiiiind yea. Eni bafe mobo loma se bi obo Shey you know bobo Everybody get cockroach for him own cupboard You dey form boss I dey thank God say your one kobo no touch my hand And if e reach like that I go call God Ahn ahh ah Cus if na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know If na green I go If na yellow I go Even if na red I go Shey you see my red eye o It's turning on e own It's ringing in my head I know.
Sanatçı: T Hadex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T Hadex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı