t-reigns baddaman şarkı sözleri

Fire fire na the anthem Wey be say dem go sing to dem kind dem When the karma finally catch them yeah yeah Tell the badman to their ear dem Make dem do good to dem man dem Cos the work of dem hand e go hunt dem Tell the badman to their ear dem Say when God dey bless men all around them Say na the good sign as e go reach them, soon All the way Show me love make I show you love same way Make we share update among our men Eh Make we gather dey upgrade ehhhhh All the way As I sip some wine with all my friends With a clean mind everyone go Make it No low key dey show hate ohh Baddaman Calm down Baddaman No dey do Shakara When you no be jagaban ooh Baddaman Slow down Baddaman No dey do Shakara Cos you no be jagaban oh Easy life na for the real mind Jah grant your mercy for the real mind Cos man can't dig another man mind Even if Sikira Wanna do me dirty I go free am Me no like no stress ,Me just wanna enjoy And make some love outta here eeh All the way Show me love make I show you love same way Make we share some update among our men eh Make we gather dey upgrade ehh All the way As I sip some wine with all my friends With a clean mind everyone go make it No low key dey show dey hate it eh oh ah Baddaman Calm down Baddaman No dey do Shakara When you no be jagaban ooh Baddaman Slow down Baddaman No dey do Shakara Cos you no be jagaban oh Baddaman No dey dangbana Abi u don take dangbana Cos me I no like dangbana oh eh eh Baddaman Slow down Baddaman No dey do Shakara Cos you no be jagaban oh
Sanatçı: T-reigns
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T-reigns hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı