t-reigns malo gbe şarkı sözleri

No be one no be two That kind thing that you do Wey dey make me feel like say na juju Jiga man like me can't tell if e dey real Shey na for the real life abi na for dream I wan know how e be like Bad girl with the pretty behind You too fine pretty mamy no lie Omo I fall for you well well well Wan know how e be like Bad girl put that step on rewind You feel me too mamy how far Let's fly yeh yeh O'baby Jowo malo gbe U'deserve more than you get Jowo malo gbe U fold better chaii Jowo malo gbe Ur want I get Jowo malo gbe I know I know why I know why I know why baby I know I know why you know why I know why baby I know I know why I know why I know why baby I know you know why I know why yeh Tell me what you want tell me what you need girl -if he pull up baby Tell me what you want tell me what you need girl -so fun ko lo lo sheymiii Tell me what you want tell me what you need girl -cos our love too crazy Tell me what you want tell me what you need girl Never gonna lie I dey feel there Like Wetin I dey need on time I dey feel you here I no dey cap I no dey denge poh I no go put you on bad parole This love I dey feel it oh You dey sound better sound banjo Never put our love for gbanjo Sad days never coming no more Oh baby oh baby just what you have to know o. No dey roll Jowo malo gbe Make you no soro Jowo malo gbe Yeeehyeeehh Jowo malo gbe O'baby Vero Jowo malo gbe Enter my Moro Jowo malo gbe Say kosishoro Jowo malo gbe Kajoshamaro Jowo malo gbe Kajoshamaro Jowo malo gbe
Sanatçı: T-reigns
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T-reigns hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı