t-reigns no time şarkı sözleri

Hm Hmm hmm hmm (T-reigns) Hun hun hun Girl no time yeh We go dey alright yeh Girl you no try yeh Cannot lie There's no time yeh We go dey alright yeh Girl no lie yeh Can't deny Oh baby, tell me wetin you dey do Shey na for your mind abi na for cruise I no dey like wetin you dey do yeh Oh baby tell me wetin you dey do Girl I know like the kind game wey you dey pull I no dey gbadun wetin you dey do yeh Tell me wetin dey Still ontop your matter Anything you want Girl you know say me I gather You know I gather better pass that your baga in every way (Even even even down there) Hope no be say Street still dey call ya Wetin dey there Shey for street you no dey tire On the low Make I find another better gallant baby Girl no time yeh We go dey alright yeh Girl you no try yeh Cannot lie There's no time yeh We go dey alright yeh Girl no lie yeh Can't deny Never, never say never (Never) Never yeh yeh Never run another nigga Never where I dey Say never never baby never (Never) Never where I dey Say never never dey go fall hand If another nigga try to screw you Tell me wetin dey Still ontop your matter Anything you want Girl you know say me I gather Gather for you gather for you in every way (Even even even down there) Hope no be say Street still dey call ya Wetin dey there Shey for street you no dey tire On the low Make I find another better gallant baby Girl no time yeh We go dey alright yeh Girl you no try yeh Cannot lie There's no time yeh We go dey alright yeh Girl no lie yeh Can't deny Girl no time yeh We go dey alright yeh Girl you no try yeh Cannot lie There's no time yeh We go dey alright yeh Girl no lie yeh Can't deny
Sanatçı: T-reigns
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T-reigns hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı