t royal official no explanation şarkı sözleri

Oooo na Call me t royal Call me t royal I dey pray to god bless my hustle Ile aye labola malo ko ju Shise shi she lore reje Hustle way buy you tshirt fit buy you benz Olord come down to my rescue Everyday hustle mio de kiii sun Mummy tell me malo kan ju Know the kind friends you go mingle If i talk too them wo ma gbo Tipe tipe ni gbogbo wa ti babo I noo be new commer my story long Sha make i start to tell them shoma gbo F*ck explanation All i need is congratulation Life na trun by turn When my turn go come F*ck explanation All i need is congratulation Life na trun by turn When my turn go come I keep working everyday I keep going high way I do my thing my way Pe omo eru ma kore dele When i look back see Where am coming from I still dey thank god pe mo je lo Ebi mo dade awon ko gba be lo This should be my little appreciation Many silent prayers on lowkey When i dey suffer them no see Small money enter them they bill me I be black boy from tranches Many silent prayers on lowkey When i dey suffer them no see Small money enter them they bill me I be black boy from tranches Shise shi she lore reje Hustle way buy you tshirt fit buy you benz O lord come down to my rescue Everyday hustle mio de kiii sun Mummy tell me malo kan ju Know the kind friends you go mingle If i talk too them wo ma gbo Tipe tipe ni gbogbo wa ti babo I noo be new commer my story long Sha make i start to tell them shoma gbo F*ck explanation All i need is congratulation Life na trun by turn When my turn go come F*ck explanation All i need is congratulation Life na trun by turn When my turn go come I keep working everyday I keep going high way I do my thing my way Pe omo eru ma kore dele
Sanatçı: T ROYAL OFFICIAL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T ROYAL OFFICIAL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı