t0luwan1 steady (feat. lukungu) şarkı sözleri

Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho Cho cho cho cho No competition for here The things wey he do i no fit forget His blessings plenty plenty Na dem dey keep me very steady Many evil I hear The things wey i see My eyes them don clear But his love dey never cease It never finish Is always steady I no get any money Plenty plenty stressing for me I just lean on him No worry He dey provide all that i need I know things can get so lonely No one pesin who go love me But my God dey show me loving Wey dey pass my comprehending And when things feel Like their falling apart He will comfort my heart Cause na him dey keep me very steady Steady Steady He dey keep me steady When he calls I am ready Steady Steady Steady Steady He dey keep me steady When he calls I am ready Steady Steady I've never seen the righteous forsaken Nor his seed coming begging for bread You are the one that I can lean on Lord, you look out for me Jesus Jesus The name that's above every other name You are the one that I can lean on Lord, you look out for me Steady Steady He dey keep me steady When he calls I am ready Steady Steady Steady Steady (Steady) He dey keep me steady (Steady) When he calls I am ready (He will keep me steady) Steady Steady (Steady) He dey keep me steady (Steady) When he calls I am ready (He will keep me steady) Oh steady Oh steady Oh steady He will keep me steady Oh steady Oh steady Oh steady He will keep me steady Chants All the plans I've made, they never stand I can't make it without you Oh I can't make it without you Everything I've have sinking sand I can't make it without you Oh I can't make it without you All the plans I've made, they never stand I can't make it without you Oh I can't make it without you Everything I've have sinking sand I can't make it without you Oh I can't make it without you Steady Steady He dey keep me steady When he calls I am ready Steady Steady Steady Steady (Steady) He dey keep me steady (Steady) When he calls I am ready (He will keep me steady) Steady Steady (Steady) He dey keep me steady (Steady) When he calls I am ready (He will keep me steady) Oh steady Oh steady Oh steady He will keep me steady Oh steady Oh steady Oh steady He will keep me steady Oh steady Oh steady Oh steady He will keep me steady Aaa ooo, Aaa ooo Ahhh Aaa ooo, Aaa ooo Ahhh Aaa ooo, Aaa ooo Ahhh Aaa ooo, Aaa ooo Ahhh
Sanatçı: T0LUWAN1
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 5:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T0LUWAN1 hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı