taaooma for you (feat. deshinor) şarkı sözleri

Deshinor leleyi o Phoenix! Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you Even if you dey for faraway faraway o ah I go dey for sango Baby dakun malo gbagbe ile o gbagbe ile o ah Singing this song for you Don't let me down (elekoto) Baby baby shaanu mu Ma gbe ife mi sa See me see wahala ( where you dey) Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you Since you came my way All of a sudden Everything wa paa The way you call my name Shey you know you set my soul on fire As you no dey with me Everything i hunger for na you (where you dey) Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you
Sanatçı: TAAOOMA
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
TAAOOMA hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı