taazee feel high şarkı sözleri

O na na Scrrrrrbeng me I Dey here Ogogoro carry me go, carry me to trips wey me I no know o, Ogogoro carry me go, Carry me to place wey me I no know Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High It's Necessary, Fun Omo Okunrin lati pump Paari With the shuuu, with the muuuu, gbe Paari K'ori ma lo gbe, ko maa gbe bi ti Paali Awon Temi, wey we dey for ghetto, won gbe dada, they're not your set oo, Anything we Do, Omo No regret o We don gbeff our worries forget o Cos' Nobody care, No nobody Cares, Nobody Care So don't bloody care, Do what you Really gon do Aye le wo le pé Don jazzy fun e ni Don Blu Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High Ogogoro carry me go, carry me to trips wey me I no know o, Ogogoro carry me go, Carry me to place wey me I no know Shayo sweet o, Shayo Nice o, Shayo owe you a big price o, Shayo no Dey disappoint Person, e go make you feel and teach you a lesson Oju boro kin gbo mo lowo Ekuro o Go hard or you go home that is the Law o Bi o le fa shuuuu o ye ko le mu oguro, o ye ko le mu oguro, ye shebi omugo Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High Sometimes man gats Feel High Some go with pills, some go with Rizla, Some Inhale, Some go with Liquor, Just to Make sure they can Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High As a man wey I be, I wan get the kpa As a man wey I be, I wan Dey Relevant As a man wey I be, I wan Dey live large Taazee me I wan Feel High It's Necessary, Fun Omo Okunrin lati pump Paari With the shuuu, with the muuuu, gbe Paari K'ori ma lo gbe, ko maa gbe bi ti Paali Ogogoro carry me go, carry me to trips wey me I no know o, Ogogoro carry me go, Carry me to place wey me I no know
Sanatçı: Taazee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Taazee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı