tadul ninu aye şarkı sözleri
Kpa kpa kpkanashi
Bad man getting the money and you know no long capping
So many days so many night when man no get nothing
Even shalewa no Dey when man no get something
Bad man keep the hustle on just to make some money
Just because say I dey on my lane
Nobody wan gbe mi trabaye
Won ni onigbo ni ko mo we
But for thier face mo n elevate
Ha a aye aye aye aye lawa
Shabi inu aye aye aye aye lawa
Ha a aye aye aye aye lawa
Shabi inu aye aye aye aye lawa
Gimme this money now
Where the money dey make I torch it down hmmmm
Gimme this money now
Where the bag dey make I fall in now ye ye
Gimme this vibe now
Bad man just wanna party hard and flex
Gimme this vibe o yeee
Bad man just wanna party hard and flex
Ha a aye aye aye lawa
Shabi inu aye aye aye lawa
Ha a aye aye aye aye lawa
Shabi inu aye aye aye aye lawa
Wa baba sho mi
Make I just dey get plenty more money oo
Abeg no dull me
Make better people no come dey run me
Shaybi iwo lo n bo mi
And you promise say you no go ever fall me down
Tadul omo to n so
Forward ever, no more going back
Gimme this money now
Where the money dey make I torch it down hmmmm
Gimme this money now
Where the bag dey make I fall in now ye ye
Gimme this vibe now
Bad man just wanna party hard and flex
Gimme this vibe o yeee
Bad man just wanna party hard and flex

