Taelorpane

Kilode (Prod by Benzy) (feat. Eclipse Nkasi)

taelorpane kilode (prod by benzy) (feat. eclipse nkasi) şarkı sözleri

Nna ehn Elekwa ihe mega na this country Ahota kwa m I don't Understand it anymore So long So long Its Taelorpane Eclipse That's why i'm asking kilode Kilode Wetin we go do when light still no dey Still no dey Kilode Kilode Wetin we go do wey make dem feel our pain Feel our pain Kilode Everything don run down, nothing for the country dey make sense Kilode All the people wey you shoot down for Lekki Toll Gate, you deny dem Kilode People done dey run from the country, those wey remain just dey hungry Kilode Kilode Kilo kilo Dusting the mic so i'm back to the game Gone for awhile but i'm back here again Been quiet before no be say i dey fear, so i put am for song make the government for hear People wey promise to give us the change, dey stop our motor dey ask us for change People wey suppose dey guard our lives dey take our lights come dey rob us for night Voted you in why you killing us Our salary small you steal billions Our road you no follow, to chop we dey borrow And yet the fulani beheading us Happiness minister where you dey Frustration dey kill people everyday I'm tired of how the government steady lying, and this is what i wrote the song to say That's why i'm asking kilode Kilode Wetin we go do when light still no dey Still no dey Kilode Kilode Wetin we go do wey make dem feel our pain Feel our pain Kilode Everything don run down, nothing for the country dey make sense. Kilode All the people wey you shoot down for Lekki Toll Gate, you deny dem Kilode People done dey run from the country, those wey remain just dey hungry Kilode Kilode Kilo kilo SARS beard gang no mean criminal Say i dress well i no be gini na Why you come dey rough me, why you come dey cuff me, tell me wetin i been do wey make me prisoner Children wan sleep but light no dey Weather too hot yet fuel no dey And yet you talking rubbish, daily on the news is gabbage Everytime you leave the country mehn kilode Universities now dey on strike Nepa no gree even wan give us light To register waec and buy things for market, i no know which one come expensive pass Happiness minister where you dey Frustration dey kill people everyday I'm tired of how the government steady lying, and this is what i wrote the song to say That's why i'm asking kilode Kilode Wetin we go do when light still no dey Still no dey Kilode Kilode Wetin we go do wey make dem feel our pain Feel our pain Kilode Everything don run down, nothing for the country dey make sense Kilode All the people wey you shoot down for Lekki Toll Gate, you deny dem Kilode People done dey run from the country, those wey remain just dey hungry Kilode Kilode Kilo kilo
Sanatçı: Taelorpane
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Taelorpane hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı