taelorpane one love şarkı sözleri
Focos Music
Mehn
The hate for this world too much
I just say make I talk some kain things
Everybody now wan make dough
Every guy wants the kinda girl that he could show
Every artist wants the hype from selling out the shows
To wake up in the morning and account done blow
Every lady wants a man that's so tall
Ah
Yes so tall
Every lady wan the kinda man wey sabi ball
So she can fly from Enugu Ezike to abroad
All we need in Nigeria now is one love
Unity and peace make we throway our swords
Accountability from our ogas at the top
And the citizens suppose dey give them all of the support
No beefing no fraud
God's got our back our future toh sure
We never see defeat while we heading to the top
Cause united we will stand and divided we will fall
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Whether black or white lives matter
Ehn
Lives matter
We no need dey fight over our skin colour
Ah
E no proper
Make we live peacefully
Forgive one another easily
Treat the next man as your brotherly
Forget all the past e done turn dirty
E done turn dirty
Make we join body
To make this place a better place for all of we
Living happily until eternity
No more segregation
We choose unity we want equity
I'm so proud to be African
I love my motherland I'm Nigerian
Green white green we dey run things
With God on our side no shaking
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Nwanne Nwanne Nwanne
All we need is One Love
Nwanna Nwanna Nwanna
All we need is One Love
Yeah
You know as e dey go na
Taelorpane
One lo
One lo
One love
All we need is

