taene cool down şarkı sözleri

Fine girl, don't waste your time You dey find your peace of mind oh You see this life? Many things, I can't describe oh I no mean to dey dull oh I no mean to dey do corner corner oh I just want make I jaiye oh I just want make I jaiye oh, uh no no Body just dey catch, body just dey catch cold Uh Friends just dey come, friends just dey come and go Uh Look in my eyes, look in my eyes Dem say make I cool down I dey try cool down but I cannot cool down I just dey high, I dey fear look down I sabi swim but I dey fear to drown How you go ask a lion not to shout? Dem say make I cool down, cool down but I cannot cool down Shey you want make I dey freezer? I dey hustle for my paper I dey pray all the time, stay on the grind Living my life better You know, life can be hard oh Keep my eye on the prize oh In a matter of time, I will be fine oh Body just dey catch, body just dey catch cold Friends just dey come, friends just dey come and go Look in my eyes, look in my eyes Dem say make I cool down I dey try cool down but I cannot cool down I just dey high, I dey fear look down I sabi swim but I dey fear to drown How you go ask a lion not to shout? Dem say make I cool down, cool down but I cannot cool down This is my last straw
Sanatçı: Taene
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Taene hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı