taene nuh şarkı sözleri
As I never finish talk one, you dey talk four
What you mad for?
Shey na pretty pretty gyal you dey shout for?
Yeah yeah yeah yeah
While I whine my waist on the dance floor
Shey na me you dey follow talk?
Shey na me wey you wan touch?
But I tell you say nuh, nuh
But I tell you say nuh, nuh
But I tell you say nuh with a fine face
You're missing my fine waist

Oh I, oh I
But I tell you say nuh, nuh
Oh I, oh I
But I tell you say nuh with a fine face
You're missing my fine waist
But I tell you say nuh, nuh
Wetin you wan tell me wey I never hear before? (kilode, kilode)
Wetin you wan show me wey I never see before? (kilode, kilode)
Shey na format o?
If na sense, me I get am o
No be last night wey you dey with Clara o?
Omo, I take God beg you, begging you please
Let the melody enter my body properly
See it's one thing for sure and it's two things for certain
That a gyal like me no dey send you, best believe

Yeah yeah yeah