t.i blaze my life şarkı sözleri

Enter Oh Oh no, no, no, no, no Nobody want to know us e dey be, but they are judgemental Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember? Make no body pressure me, got highness in my liver Shebi na my life I can't command, kill myself, oh Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'till I forget myself, oh Omo, na seven to seven (Oh, oh) Seven to seven You no fit know the level wey I dey so I can't command, kill myself, oh Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'till I forget myself, oh Omo, na seven to seven Seven to seven You no fit know the level wey I dey so No go dey 'callin my cellular Dem talk, say life's not spherical Kilo kan mi, me, I no dey send, oh If e no be money, koya wa'bigba Problem no dey finish at all One dey go, naso one still dey come Tatata, one time, you don't come Once you done, you no get chance to come again No go dey call my cellular Dem talk, say life's not spherical Kilo kan mi, me, I no dey send, oh If e no be money, koya wa'bigba Problem no dey finish at all One dey go, naso one still dey come (come oh) Tatata, one time, you don cum (cum oo) Once you done, you no get chance to come again Shebi na my life (Shebi na my life) I can't command, kill myself, oh (I can't command, kill myself, oh) Omo, I go j'aye-j'aye tire Ma m'oti 'till I forget myself, oh Omo, na seven to seven (Oh, oh) Seven to seven You no fit know the level wey I dey so (I can't command, kill myself) (Omo, I go j'aye-j'aye tire) (Ma m'oti 'till I forget myself) (Omo, na seven to seven) (Seven to seven) (You no fit know the level wey I dey so)
Sanatçı: T.I BLAZE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.I BLAZE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı