t.i blaze trenches luv şarkı sözleri

(You just look so hurt) I am I let so much sh- slide I can't give you a chance again and again And again and again and again Have been sitting inna the corner my room all drunk baby girl I forgave you many times even when you fucked up baby girl Red flag biti Japan but I lock baby girl Traumas with my ex? Traumas oo Left plenty scenarios in my head Anytime I loose touch, you on top me You handcuff me You ungodly me Your pattern still dey mud me And I like the way that you ride it Am a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeah I don't wanna loose you baby ooo If I ever leave here, if I ever double up Next one I go double up, my heart e no strong fii love Igba nba jo, konilu magbelulo For your case maaranju gan oyege iyeiye You know me I be trenches boy I no really sabi love, even if I sabi love I no really sabi trust Moodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo If you no ready so ma sare semi ooo And when you down shoma raye temi ooo There's fire on the mountain There's fire on the mountain My steeze I dey maintain composure, composure Over anything make dem no go see me finish Make dem no go see me finish, no go ever let a girl know your secret Omoba omoba yato somo oloye Dey your lane make I dey lane Yayo, ogbeni salo Oliver, only jaho, twist oliver ooo Money bag oo, make e fat oo Big bag Love I no phantom Koyemi sir ooo Anytime I loose touch, you on top me You handcuff me You ungodly me Your pattern still dey mud me And I like the way that you ride it Am a badboy am a snatcher but am afraid karma fii later catch-up yeh I don't wanna loose you baby ooo If I ever leave here, if I ever double up Next one I go double up, my heart e no strong fii love Igba nba jo, konilu magbelulo For your case maaranju gan oyege iyeiye You know me I be trenches boy I no really sabi love, even if I sabi love I no really sabi trust Moodswing I dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo If you no ready so ma sare semi ooo And when you down shoma raye temi ooo
Sanatçı: T.I BLAZE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.I BLAZE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı