t.i blaze weed şarkı sözleri

Mm, ooh-yeah-ye, yeah Dadada-dadada-dada Whoa-whoa-whoa, mm Piri, piri, piri, yeah (Melvin), mm, oh What do you mean "I don't know where I mean"? (Mm) Smoking nature, I'm in love with that tree (ooh) I love two-sum, sometimes I do the three (mm) Street OT, e no be school degree So I decree, success inna mi life Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa) Roll one (roll one), tie one (tie one) Pass to your jiggy, make he light am Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye) Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo) Weed, if e no settle for your brain (mmm) Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya, mm P. Diddy, piri, para re ra, weed Ganja brother wey carry inhaler oh, quit Life na exam, make I no fail am Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya Smoke some weed, it makes everything better Be like medication, early morning, mafa meta (mm-mm) Steady meditating, I no hear what you dictating Only fact I be stating, you know You know oh Wetin elderly see, pikin no go see (ye) Even if he climb (oh), on top apoti (mm) I'm seeing everything (mm) Only bad energy (oh), bad man no fit see Smoke some weed, it makes everything better (mm-mm) Be like medication, early morning, mafa meta (ye-ye-ye) Steady meditating, I no hear what you dictating (mm-ye-ye-ye) Only fact I be stating, you know You know oh Wetin elderly see, pikin no go see Even if he climb, on top apoti I'm seeing everything Only bad energy, bad man no fit see (Bami yi Baki yen, eh) (Mafi cigar si, eh) (Oya light e, light e, light e, light e) (Pass e, k'ohun ko light e) (Oya light e, light e) What do you mean "I don't know where I mean"? (Mm) Smoking nature, I'm in love with that tree (ooh) I love two-sum, sometimes I do the three (mm) Street OT, e no be school degree So I decree, success inna mi life Me no want trouble at all, inna mi yard (ooh-whoa-whoa) Roll one (roll one), tie one (tie one) Pass to your jiggy, make he light am Oh weed, if e no good for your brain ah (ye-ye) Quit, moja mosaa for another day, ah (wo-wo) Weed, if e no settle for your brain (mmm) Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya, mm P. Diddy, piri, para re ra, weed Ganja brother wey carry inhaler oh, quit Life na exam, make I no fail am Mafa Colorado, k'oma loba won shi'le ya Smoke some weed, it makes everything better Be like medication, early morning, mafa meta (mm-mm) Steady meditating, I no hear what you dictating Only fact I be stating, you know You know oh Wetin elderly see, pikin no go see (ye) Even if he climb (oh), on top apoti (mm) I'm seeing everything (mm) Only bad energy (oh), bad man no fit see Smoke some weed, it makes everything better
Sanatçı: T.I BLAZE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.I BLAZE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı