t.i blaze wire şarkı sözleri

Murdererr Na once you go try am na once I go disconnect No matter wetin sup better days ahead Bonjour bonjour oya j’mapelle Wetin dey sup wey everywhere red o I hope the situation is not immortal Can I rest on you can you be my comforter Anytime you see a soldier smile o Green on green credit alert o Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun Won wa mi won wa mi I don go far far far On a different pattern From a very different world I no dey support am o But kin gba wire le kan Kin gba wire le kan I go dey I go dey dey dey I go dey I go dey from morning till night Dey reason to make muller muller muller Walahi I go dey I go dey dey dey I go dey I go dey from morning till night Dey reason to make muller muller muller (Walahi) Na once you go try am na once I go disconnect No matter wetin sup better days ahead Bonjour bonjour oya j’mapelle Wetin dey sup wey everywhere red o I hope the situation is not immortal Can I rest on you can you be my comforter Anytime you see a soldier smile o Green on green credit alert o Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun Won wa mi won wa mi I don go far far far On a different pattern From a very different world I no dey support am o But kin gba wire le kan Kin gba wire le kan I go dey I go dey dey dey I go dey I go dey from morning till night Dey reason to make muller muller muller Walahi I go dey I go dey dey dey I go dey I go dey from morning till night Dey reason to make muller muller muller Walahi Walahi walahi walahi
Sanatçı: T.I BLAZE
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.I BLAZE hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı