t.ollyvar life parol [original] şarkı sözleri

No dey tell them your plans This people fee dey act like say dem love you But na lie I don tire for this problem Wey dey happen for life This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o Dem go dey pamper you so tey uno go know say dem dey chop you like termite for body o  And when e dry day come for you o, dem go drag e you woto woto like say no be you again ’Folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. Won le pa. Do good thing, dem no go reason you Small bad thing, your lamba everywhere. Human being, hater of human being Life Parol Life Parol Life Parol Dem go show u wen wen Life Parol Life Parol Life Parol You go see wen wen Life Parol Life Parol Life Parol Dem go show u wen wen Life Parole Life Parole This life Dem go throw pepper For your eyes. Time dey go you dey hurry now You put your sweat and your money now Mad pesin dem dey call you (Make u No mind dem, dey do your thing dey go) Periperi scatter my head Armageddon no be today Plenty plenty plenty things (Torn in the flesh but dey do your thing dey go) ’folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. Won le pa Do good thing, dem no go reason you Small bad thing, your lamba everywhere. Human being, hater of human being No dey tell them your plans This people fee dey act like say dem love you But na lie I don tire for this problem Wey dey happen for life This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o Outro (Instrumental) T.Ollyvar Eh !!!
Sanatçı: T.Ollyvar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Ollyvar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı