t.ollyvar love me so hard [original] şarkı sözleri

So many times I dey overthink Carry your load make you come my crib Anywhere you going I go wait for you Even if you ghost I go live for you I dey pray to God make I live my life Now e con remain how to live am right Just too many toes I don step for you So many crimes I commit for you So true So many things I dey regret (Ye ye ye ye) Obasi save my soul dem don get me (Ye ye ye ye) If e no be jazz how e be say (Ye ye ye ye) You be my strength and my weakness (Ye ye ye ye) I dey pray to God make I fit stand (Ye ye ye ye) Make e no be like I dey simp now (Ye ye ye ye) All this my boning na just pretence (Ye ye ye ye) Too many stories I no fit tell oh ah ah uh Love me so hard Call me each time you want me (I'll be there my love) Come rain come shine Is always you and me only (Don't be scared my love) Tell me I go wait for you Wetin e go take from me Wan make you feel alright Tell me baby what is it Tell me what you want from me I wan dey treat you right How I wan live my life Living this without you Baby I no feel alright Tell me will you talk to me Tell me I say what is it So many things I don witness (Ye ye ye ye) Put me on my toes make I fit stand (Ye ye ye ye) Holding on my truth I no fit lie (Ye ye ye ye) You got my heart, can not deny (Ye ye ye ye) Water dey my eyes I no fit cry (Ye ye ye ye) Make e no be like I dey lose guard (Ye ye ye ye) Tell me say you love me and no pretence (Ye ye ye ye) No even whine me I'm exhausted o ah ah ah ah Love me so hard Call me each time you want me (I'll be there my love) Come rain come shine Is always you and me only Don't be scared my love. T.Ollyvar Eh
Sanatçı: T.Ollyvar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Ollyvar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı