t.ollyvar lórílé [original] şarkı sözleri

Sote u no be solidstar U dey gahu like say u be superman Choping anoda man pikin work Bobo no be by force o Feeling for her that's not a crime But the problem be say she's not feeling back Take it easy don't fight her back Everyone got their choice o E no mean say she no gree for u Make you ugly boy Or she say You no be her type Well, that can be the point All the same That one no make u dey act like Pikin boy My guy pick some sense o Trust me e go work Lorile! Bebenlo o Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Won ti k'eran Mero Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Bebenlo lo o Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Won ti k'eran Mero Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Sote she don spoil your package You won pour her acid run away Untop wetin you wan spoil her face Win with love not with violence. Nobody holy is not the point. The point be say she's too young for that Harassing children cos of sex You go born your own one day E no mean say she no gree for u Make you ugly boy Or she say You no be her type Well, that can be the point All the same That one no make u dey act like Pikin boy My guy pick some sense o Trust me e go work Bebenlo Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Won ti k'eran Mero Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Bebenlo lo o Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh Won ti k'eran Mero Lorile o yeh yeh Mewa n shele e e eh Lorile o yeh yeh
Sanatçı: T.Ollyvar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Ollyvar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı