t.ollyvar truds [original version] şarkı sözleri

When you telli truth dem go talk say you lie I don't know When you con dey lie, dem go say na truth o See I don't know o If you like ride, like range rover Or you swing yourself, likey jangilova Them go still no believe you When I tell my truths eh Why you no believe me Why you no believe me Why you no believe me When I tell my truths eh Why you no believe me Why you no believe me Why you no believe me That I'm falling for you o baby That is all my assurance for you o Say becos I fine No mean sey I lie Say becos you fine No mean sey you try Baby hold my hand, walk let's go o Baby don't stay faraway Why you no believe me Why you no believe me Why you no believe me When I tell my truths eh Why you no believe me Why you no believe me Why you no believe me Fine girl.... No mean say she getti bobo Fine boy.... No mean say he getti girshie Gucci gucci yeyeye ... No mean say he getti money Oloopa o, no mean say e getti uniform [extras T.ollyvar eh [extras] When I tell my truths eh When I tell my truths oh no no When I tell my truths eh Oh ohhh oh ohhhh Why you know believe
Sanatçı: T.Ollyvar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Ollyvar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı