t.ollyvar truds şarkı sözleri

When you telli truth dem go talk say na lie I don't know When you cum Dey lie, dem go say na truth o See I don't know o If you like ride, like range rover Or you swing yourself, likey jangilova Them go still no believe you When I say my truths o Why you no believe Why you no believe Why you no believe When I tell my truths o Why you no believe Why you no believe Why you no believe That I'm falling for you o That is all my assurance for you o Say becos I fine. No mean sey I lie Say becos you fine . No mean sey you try Baby hold my hand, walk let's go o Baby don't stay faraway Why you no believe Why you no believe Why you no believe When I tell my truths o Why you no believe Why you no believe Why you no believe Fine girl... No mean say she getti bobo Fine boy.... No mean say he getti girshie Gucci gucci yeyeye ... No mean say he getti money Oloopa o, no mean say e getti uniform (extras) T.ollyvar eh (extras) When I tell my truths When I tell my truths When I tell my truths Oh ohhh oh ohhhh Why you know believe.
Sanatçı: T.Ollyvar
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Ollyvar hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı