t.r. drowning şarkı sözleri
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Girl I'm drowning
I'm drowning
Girl I'm drowning
Oh oh oh oh
Girl you say you love me
Ah ah
Girl you say you love me but you really Nor show
You make a nigga wanna lose e control
Driving me crazy like Toyota motor
Cannot leave you
I don't wan be solo
Girl you bad I know
To the bone I know
You get plans to make me cast I know
I don lose my way
You Dey gimme pain
I don't know Wetin I Dey feel again
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Girl I'm drowning
I'm drowning
Girl I'm drowning
Oh oh oh oh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
You say love me
I nor Dey feel am
I nor Dey feel am
I nor Dey feel am
Oh oh oh
My soul is void I don't feel nothing
Will I ever love again
I don't know oo
Holy God save my soul
Deep down deep down
Shey u know say u do me
Me bad
All of my neighbors Dey think say
I mad
Dem nor know say e be u wey cause Am
My eye Dey red ah
Before u came I Dey chase cheddar
But na your love say your love na Setup
Now I Dey love say your love na setup
I don f*ck up eh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Girl I'm drowning
I'm drowning
Girl I'm drowning
Oh oh oh oh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
Ahhhhh ahhhhh ahhhh ahhhh
You say love me
I nor Dey feel am
I nor Dey feel am
I nor Dey feel am
Oh oh oh