t.r. new dimension (feat. boylumy) şarkı sözleri

Everything maximum my gee Gimme some respect cos you talking to a king Who you know like me wey fit murder any beat Melodies too sweet na my song dem Dey repeat o Nor be my fault say I Dey lit Enemies Dey camp like say dem come for retreat All of their efforts me I render obsolete Me I nor go stop till the prophecy complete Man I don't give no apology Don't regret all I have done I Dey chase the peace wey come from God All of the pains me I wash it away I bring a new vibe from a new dimension Say na my name you go mention One day one day one day It's about time I face my fears Nobody suppose to Dey reason me less Lord I don pray I don beat my chest Shower me with milk I promise not to leave the breast I just wanna dance away my sorrow Focus on the positivity and not the struggle Oh no many things my mouth nor fit talk oo You can ask my friends they go tell you Wetin sup o But My vibe e too strong Dem nor fit stop this thing Omo na prophecy My head e too strong You nor fit cut my dreads I nor be Samson The journey too long Nor be today wey I don Dey do this thing Thing thing I Dey carry my cross I Dey go my Calvary Man I don't give no apology Don't regret all I have done I Dey chase the peace wey come from God All of the pains me I wash it away I bring a new vibe from a new dimension Say na my name you go mention One day one day one day
Sanatçı: T.R.
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.R. hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı