t.solo aunty şarkı sözleri

Sevn pon this one Aunty your body, the way you whine that thing one time you go kill somebody Aye somebody Aunty comot, all the girls wey dey enter kill for my designer My designer, yeah No time, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh No time girl, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh Aunty pelumi, moni ke Mo ni ke wa so You and me today Mo ni ke, mo ni ke wa so Owo e loke, gba owo ee Omo oninakuna Aunty pelumi, mo ni ke Ke wa so Aunty i love your style The way you do that whine Your body groove, the way you look E just dey chook my mouth Aunty ja connect, aunty panude ja connect Aunty ti o lo lesson, o tun gbe oyinbo so phonetics No time, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh No time girl, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh Aunty pelumi,moni ke Mo ni ke wa so You and me today Mo ni ke, mo ni ke wa so Owo e loke, gba owo ee Omo oninakuna Aunty pelumi, mo ni ke Ke wa so Je ajo, baby bere je ka jo Je ajo, aunty fatimah je ajo Aunty ja connect, aunty panude ja connect Aunty ti o lo lesson, o tun gbe oyinbo so phonetics No time, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh No time girl, baby girl no time Make i give you one time So you know say me i no dey lie eh Aunty pelumi, moni ke Mo ni ke wa so You and me today Mo ni ke, mo ni ke wa so Owo e loke, gba owo ee Omo oninakuna Aunty pelumi,Nmo ni ke Ke wa so
Sanatçı: T.Solo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Solo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı