t.y again be happy,find me şarkı sözleri

Worldwide Don worry be happy Don worry don worry be happy (Omo be happy) Don worry be happy Happy happy happy No dey look uche face be happy ahn Thank tha lord be happy ahn Praise Jah Jah be happy ahn Only Jah Brothermam look Ina your soul Soma them looking at me Them know why ? Why why why them know Them dey call my phone, all them saying hello Why you for dey call my phone ? Why you for dey find me ? (Rimi) Alla dem dem people come dey eye me (oju mi) Oya wait, make e no turn to bragging (oh no) Say me I start to binding Fasting and prayer Steady steady binding Some of dem come control me bike but na hiking No give dem chance aware of dem tactics Live with this music So I teach what I practice Still dem dey find me find me find me Hold me for Ransome oh no Sey dem gat that thing, but they some (Demfikno) E don tay wey be say I for done come Heyy yeh Don worry be happy Don worry don worry be happy (Omo be happy) Don worry be happy Happy happy happy No dey look uche face be happy ahn Thank tha lord be happy ahn Praise Jah Jah be happy ahn Only Jah Don worry be happy (don worry) Don worry don worry be happy (don worry) Don worry be happy Happy happy happy No dey look uche face be happy ahn Thank tha lord be happy ahn Praise Jah Jah be happy ahn Only Jah Me I gat tha juice Me I no fit loose Oya come come make we jaiye x2 ah ah Oh no no no snooze Only booze ehh Oya zero zero fuga Finna burn some weed make you light your cigar Demfikno say me I no dey do anyhow Me I no dey anyhow I no buga ahn Slam some to their beat o.. oh.. i My people feel this cool o.. oh.. i Some people demma diss o Right now I'm just dancing to this beat o.. But still dem dey find me o Them want turn watchman they wan guide me But Oluwa Oluwa design me So I know I be strong I be fighting I Keep climbing Don worry be happy Don worry don worry be happy (Omo be happy) Don worry be happy Happy happy happy No dey look uche face be happy ahn Thank tha lord be happy ahn Praise Jah Jah be happy ahn Only Jah Don worry be happy (don worry) Don worry don worry be happy (don worry) Don worry be happy Happy happy happy No dey look uche face be happy ahn Thank tha lord be happy ahn Praise Jah Jah be happy ahn Only Jah
Sanatçı: T.Y Again
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Y Again hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı