t.y again intro 21 (jahovah) şarkı sözleri
Dem fi know
Again, again...
Yeah yeah
Me I wanna thank jah wey be hovah yeah yeah
Me I wanna thank jah wey be hovah oh I
See 2020 he no lead us astray
2021 now he show us d way
All of my guys dem dey shanor wole
Plotting on us men you go fail
Me I wanna thank jah wey be hovah yeah yeah
Me I wanna thank jah wey be hovah ehh
See 2020 he no lead us astray (Oh no)
2021 now he show us d way
All my guys wey dey shanor wole
Turning on us men you go fail
Con fess
Never complain
Never seen a young boy do a wrong thing
Badman thing everybody don play
Burnaboy dem dey talky my case
The police com dey shoot us while we just dey shoot a music video oh
But dem nothing
Come tess me, I be something ehh
Wey be hovah yeah yeah
Me I wanna thank jah wey be hovah yeah
See 2020 (Ooh) he no lead us astray
2021 he show me d way
All my guys wey dey shanor wole
Plotting on us men you go fail
Me I wanna thank jah wey be hovah yeah yeah
Me I wanna thank jah wey be hovah oo
See 2020 he no lead us astray
2021 he show me d way
All my guys wey dey shanor wole
Plotting on us men you go fail ehh
No go talk again but I go come again…