t.y again omo şarkı sözleri

Du du du du du du du Me wake up me wake up me wake up Me wake up uhum Me wake up in the morning and me seh a lickle prayer (Oh yeah yeah yeah) My baby by my side got me feeling like Winner (Oh yeah yeah yeah) Me tell dem other guys they should never come closer to yu Cause when am with yu only time I feel better (Yu knw) But Omo you dey kill me slow You dey kill me slow no Butty yur body I knw E be yur body I knw knw Omoge yu dey kill me slow Yu dey kill me slow no no Butty yur body I knw E be yur body I knw knw What yu wan do tonight? (Ehh yeah Omo) What yu wan do tonight? Ehen (Oh no yeah yeah) What yu wan do tonight? (O no no...) What yu wan do? what dey gon do What yu wan do tonight? Whyne omoge whyne (Yeah yeah) Put that thin inside yu knw I like it wen am out 'nd am inside hey (Omo Omo) Whyne baby gyal whyne umm Put that thin inside yu knw I like it wen am out nd am in hmm yu knw yu knw Baby gyal lock up Oh no f*ck up Me and yu dey together no 4fuckup Ina the weather in the place we can lock up My gyal my gyal just lock up Send yu luv on ah holiday Cus yu knw me am chillin where the money dey I gat girls online wey wan come ma place But yu knw I gat yu so no delay But Omo you dey kill me slow You dey kill me slow no Butty yur body I knw E be yur body I knw knw Omoge yu dey kill me slow Yu dey kill me slow no no Butty yur body I knw E be yur body I knw knw What yu wan do tonight? (Ehh yeah Omo) What yu wan do tonight? (Oh no yeah yeah) What yu wan do tonight? (O no no...) What yu wan do? what dey gon do What yu wan do tonight? Eh eh, whyne omoge whyne (Yeah yeah) Put that thin inside yu knw I like it wen am out 'nd am inside uh uh uh (Omo Omo) Whyne baby gyal whyne Put that thin inside yu knw I like it wen am out nd am in hmm yu knw yu knw
Sanatçı: T.Y Again
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
T.Y Again hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı