u bazik company driver şarkı sözleri
Person dey hustle
For better day
Yawa dey
Them go still say
Something
You tell them
Wetin dey pepper you
Pepper you
Them go still use you shine
Because i'm a company driver Company driver
Company driver
Because i'm a company barber Company barber
Company barber
They said that i'm
An ordinary waiter
Ordinary waiter
Ordinary waiter
As far as I say money dey there Say money dey there
Shey yawa no dey
Hustle for the chop money Daily
Chop money daily
Hustle for the chop money
No time
Them go use you shine
Hustle for the chop money Daily
Chop money daily
Hustle for the chop money
No time
Them go use you shine
Person wey carry katapot o
E go dey wait for the kait o
If you dey work you go chop
If you no work them go talk o Whenever you get money
You go dey greet everybody
Is like a fool at forty
If you no dey do any hustle Poverty poverty poverty
Poverty is a mentality
Poverty poverty poverty Poverty is a mentality
Kilode kilode kilode
Shey you get an opportunity Kilode Kilode Kilode
You dey trip for my ability
Because i'm a company driver Company driver
Company driver
Because i'm a company barber Company barber
Company barber
They said that i'm
An ordinary waiter
Ordinary waiter
Ordinary waiter
As far as I say money dey there Say money dey there
Shey yawa no dey
Hustle for the chop money Daily
Chop money daily
Hustle for the chop money
No time
Them go use you shine
Hustle for the chop money Daily
Chop money daily
Hustle for the chop money
No time
Them go use you shine
Day day day daily