U Gee

Celebrate Me Cover (feat. Patoranking)

u gee celebrate me cover (feat. patoranking) şarkı sözleri

Weh yuh seh? If I fail, dem go laugh me Na my mama na him baff me Dem use excuse dey slap me Same people, when I turn, dem go yab me Alright Tell me, tell me where dem dey When I dey hustle, I dey try sustain Every, every Saturday From Ilaje down to Costain Abeg, abeg no carry my blessing run Today na you, tomorrow fit be my turn Show me love, no go show me python We be the same for Oluwa kingdom So me say Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my wife Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive Oti ye eh No be say when I leave this life, U Gee Abikilofeeeeeel You go dey fake am for my back Bro Show me love When I still dey breath Gimme full support make my song dem dey hit Today na your turn tomorrow fit be me My bruda man tell me why you come dey beef Glory to oluwa ti play wonfe fi si pause Wentin dey make water boil fish nigga kosi trust I dey do my things jeje on my lane Dem no fit understand awa leyan omah lay Eni naka aburu simi motor loma kill é No dey fake for my back show me love when I'm still here I fear humans pass lion as I dey so Fake for your absence when you dey among the lost souls Like 2+2 karaye mashey fall me Bi left back Man U oluwa malo shomi No body go celebrate you until you win But try to dey motivates us ha hin I mean Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life You go dey fake am for my wife Celebrate me, now when I dey alive Appreciate me, now when I dey alive No be say when I leave this life, You go dey fake am for my back
Sanatçı: U Gee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
U Gee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı