u gee happy birthday to me şarkı sözleri

U Gee Abikilofeel I pray for no more lack No more Loss And Limitaion I believe this year never too late for congratulations Here we go Alhamdulilah I'm +1 Happy birthday to me 1, 2, 3, 4, 56, 7, 8, 9 I Thank God For my Life mhen IF Na by sin God Dey Take Kill I 4 don die Since when I dey ten Those wey wish me wentin I wish my self oh stay bless Oju tirokun oti rosa So many days timi o rikan je olohun loni moini ulcer So Sad But mio think eh Cuz 1+1 no be 2 for the Wicked Oluwa to dami For sure otipese nkan tije Man things dey baffle man But ireti be nyen temi bashi wa Ya robil I'm never stopping Moda nkan mo osha le pe inesta fumi ni modric Wonfe kin leyle nyen ododi Mo steady buckle up ki gbo gbo ley jorawon Very soon won na mo hustle nyen mo teramoh Although moti je pain But tiba stop omah pay I give thanks for Everything I Give Allah All the Praise I pray for no more lack No more Loss And Limitaion I believe this year never too late for congratulations Here we go Alhamdulilah I'm +1 Ota gbo gun wondite momi Dem go laugh me iffa no win where I'm coming from hmm I Swear To God The Hustle A'int Funny Don't count me in for shii if not marking money Alhamdulilah I Thank God For My Life I can't never deny God Blessings in my Life Ah
Sanatçı: U Gee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
U Gee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı