ìfé bff şarkı sözleri
Hmmm oh oh
Hmmm Hmmm
I know I've only been here a while
But wetin my eyes don see
I fit take am write a storybook
But that'll be for another time
Right now I wanna sing you a song
Of wetin my eyes don see
So sit down make you bele full
And hear wetin I dey talk
Be very careful who you call your friend
She jeje Iwo afanimora o
This world wey you dey see
Is not your friend, and the people in it (Yeah)
You see that your BFF
The day Una go fight (Yeah, una go fight so tey)
She fit poison your food
And the minds of everyone around you
You see, people (People)
All this people you dey see
They're like weather
Today they're cold, tomorrow they're warm
Na so life e be
Hmmm yeah
Ah ah ah
Ah ah ah
This life
Na so e be
Ah ah ah
Ah ah ah
This life
Na so e be
Be very careful who you call your friend
She jeje Iwo afanimora o
This world wey you dey see so, my sista eh
Is not your friend, and the people in it
She you see
You see that your BFF
The day Una go fight
She fit poison your food
And the minds of everyone around you
You see, people
All this people you dey see
They're like weather
Today they're cold, tomorrow they're warm
Na so life e be
Hmmm oh yeah
Yeah yeah yeah
Hmmm
Na so, na so life e be