ọbụm onyeoma (feat. sexy) şarkı sözleri
I'm from Ai
Youngest state in the south east
Salt of the Nation
My Niggur I'm salty
Like a vegetarian, my nigga I don't like beef
But if you f*ck with me, I'll smoke you the way I dey smoke leaves
Always rep my city because it's good for my brand name
I know say you dey wonder who be this guy wey dey cap sef
Ladies and Gentlemen let me introduce myself
My Name is Obum but don't think I'm soft by the stage name
HipHop is alive and I'm here as a media
My flow's infectious like chlymedia
Tryna sign my name up on Wikipedia
Been hustling all night like insomniac
Tryna blow myself up like Supa Nova
Smoke Canada
Call Monica
Shift her Nika
Pull dah trigger
Leg dey shiver
I no leave am
I dey give her the thing like Onyeoma oo (hei hei Onyeoma)
I dey give her the thing like Onyeoma oo (hei hei Onyeoma)
I dey give her the thing like Onyeoma oo (hei hei Onyeoma)
I dey give her the thing like Onyeoma oo (hei hei Onyeoma)
When she come she dey call me big papa
I dey make the water run I'm a big plumber
I dey teach am one or two I get diploma
I dey make her touch her toe like I teach yoga
I got hoe hoe hoes like Santa Claus
Came with the fire like Pentecost
Set the book on fire cos my pen's hot
Steady killing beats with no remorse
I'm the Baba yaga
Jiggy Jagga
Bad Nigga
wey getti
cool temper
Everytime on the low, I just dey chase my paper
getting stoned everyday like my name is Stephen
I no get time for wahala abegi free me
If you no dey give me Joy you no go see me
I don see many things, my eyes bloody
Come and do what I do if you think it's easy